প্রকাশিত হয়েছে 2 বছর আগে ভিতরে Other, অ্যালবামে: Zlatan - Omo Ologo

Zlatan - Rara

  • 26
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Zlatan has made a comeback with a brand-new song that is likely to delight fans. The song, "Rara," is enchanting and displays Zlata's distinctive style and talent. Following a run of earlier songs, this new one demonstrates the artist's commitment to providing his listeners with high calibre music on a regular basis.

গানের কথা

Niphkeys
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya
Say, wetin you want?
She say “she want love” (kilowi?)
“Love without money?”
O ni “rara”, o ni “rara oh (kilo soh?), sapa is not for me”
Ahn-ahn, ko da rara
She say “she want love” (what love?)
“Love without money?” (money)
O ni “rara”, o ni “rara oh, sapa is not for me” (je′omo)
Ko da rara (ayiii)

Ah, ugly boy see money, the girls dem sawa (dem sawa)
Where love dey, money no dey, e fit to sour (e go sour)
Sleepless night, mo hustle pa, k’apo mi le shaka (ko shaka)
Alaye, na when money dey you go fit to gara (ayii)
(Kilowi?)

Ahn-ahn, oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch wе no like dey cash (je′omo, je’omo)
Shoppеr wey no like the Gucci
Oya, say
Tell me who no like better things
Motor wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci

Uhn, say, say
I just wanna ball, I just wanna flex
Live my best life, zero tolerance for stress
She say “money for hand, her back for ground”
Oya, where your aza?, make I spoil your account
Jekin f’owo ba e sheere, my baby, my baby (jekin f′owo ba e sheere, my baby, my baby)
Gbenu si ′bi bayi, je’a je′te, je’a je′te (gbenu si ‘bi bayi, je′a je’te, je’a je′te)
Before you kala, guy, ready do soapy (before you kala, guy, ready do soapy)
Na all girls like money, dem be like OG (na all girls like money, dem be like OG)

She be saying “she want love” (she want love)
She want care (she want care)
She wan cuddle with money on top” (cuddle with money on top)
E mi ika, mo fun je
Repete, with jara on top

Uhn, oya
Say, wetin you want?
She say “she want love”
“Love without money?”
O ni “rara”, o ni “rara oh, sapa is not for me”
Ko da rara
She say “she want love”
“Love without money?”
O ni “rara”, o ni “rara oh, sapa is not for me” (je′omo)
Ko da rara (ayiii)

Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi, jẹ n mọ, jẹ n mọ
Astala, astala

Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Timijay on the track

::
/ ::

কিউ

স্পষ্ট