Published 4 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Four Play

Peace

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Nigerian Afro-Pop Singer and Songwriter, Marrz comes through with a brand new song tagged “Peace”. The Fourth track off the "Four Play" EP. It brings the amazing body of work to an end as it signals that in all you do, prioritize your "Peace".

Lyrics

Jeje
Uh huh, yeah yeah
Ooh nah, wee nuh
(Novo)
Uh nuh, mhm mm
Make dem know
Yeah
My life wey me dey, me no dey stress oo (huh wuh)
This life wey we dey no be by strength o, or by muscle oo uh (wuhh)
I dey my lane, I dey push my wheel barrow (uh huh uh)
I take am as e come, no regrets o (uh huh uh)
Na me get my happiness o (uh huh uh)
Wuhh huh
See
Nobody really sabi
E no sure for anybody
Just do what makes you happy, happy
Free
Enjoy your life my padi
Cos e already hardi
Wetin go make me happy
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, go gimme peace)
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, wetin go gimme peace)
Make all my worries cease, cease (o cease, o cease)
Wetin go gimme peace (gimme peace)
Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace o)
Naim me I wan dey do now
Me I wan Dey do now
(Yele mamma, yele o)
Yeah
Name, name (yeah)
No matter what you do they call you name names (oh yeah)
Living life to please others, omo na fail fail (ohh yeah)
Face reality forget about the blame game (oh yeah, oh)
Oh no
See me (oh yeah)
Make them no come see me finish
If you see me dey flex, no dey reason
'Cause when I was down, you been no dey around to uplift me
See
Nobody really sabi (nobody really know wetin them dey do)
E no sure for anybody
Just do what makes you happy, happy (oh yeah)
Free
Enjoy your life my padi (enjoy your life my padi yeah)
Cos e already hard o uh
(Wetin go make me happy)
Yeah yeah
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, go gimme peace)
Wetin go gimme peace, peace (gimme peace, Wetin go gimme peace)
Make all my worries cease, cease (o cease, o cease)
Wetin go gimme peace (gimme peace)
Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace o)
Wetin go gimme peace, peace (wetin go gimme peace)
Wetin go gimme peace, peace (wetin go gimme peace)
Make all my worries cease, cease (wey go make all my worries cease)
Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace)
Wetin go gimme peace (wetin go gimme peace)
Wetin go gimme peace yeah
Yeah, yeah
Naim me I wan dey do now

::
/ ::

Queue

Clear