প্রকাশিত হয়েছে 1 year আগে ভিতরে Other, অ্যালবামে: The Evil Genuis

Chop Time, No Friend

  • 17
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Afropop superstar Mr Eazi has shared his long-awaited debut album, The Evil Genius, out now via the artist’s own emPawa Africa imprint.

গানের কথা

Zagawhat?
Zagadat

Chop time no friend
If I dey chop my woman I no dey look another man face (kw3)
Chop time no friend
If I dey chop my mulla I no dey look another man face (eh eh)

Anything I touch dey enter
I'm continental
Sentimental
I'm monumental kpere
Kpere

See anything I touch dey enter
I'm continental
Sentimental
I'm monumental kpere
Zagadat

'Cause iya mi o bi mode (mchew)
Awon ota won le grow bear bear
'Cause iya mi o bi mode
Awon ota them go grow bear bear

Anything I touch dey enter
I'm continental
Sentimental
I'm monumental kpere

Anything I touch dey enter
I'm continental
Sentimental
I'm monumental kpere
Zagadat

Situation critical
Mo clinical
And I no be ordinary mo magical
Gbedu yin gbedu yin o critical
Telle me baby let's get physical
Mmm me I no be criminal
Sho ma gbe gbe fun me kin fenula
Mo fe gbe idi eh bi cellular
Mmm ask me how I'm feeling now

Anything I touch dey enter
I'm continental
Sentimental
I'm monumental kpere

Anything I touch dey enter
I'm continental
Sentimental
I'm monumental kpere
Zagadat

0 মন্তব্য

    কোন মন্তব্য পাওয়া যায়নি
::
/ ::

কিউ

স্পষ্ট