प्रकाशित 1 year पहले में Other, एल्बम में: Yabasi

One Bo

  • 17
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Yabasi is the official Soundtrack album of the web-series "Papa Benji" by Basketmouth. It was released on 19 November 2020 under Nigerian indigenous record label Freeme Music.

बोल

Do-do-do, li-do-di-do-do-di-do
E eh, eh-eh-eh, ah, ah (eh, eh, eh)
Eh-eh-eh, eh-eh-eh-eh-eh, eh
After a stressful day
I decided to go and cool my temper
Papa Benji give me one bo
A plate of pepper soup
Make we jolly dey go-go-go, oh-oh
E fa a di iwo (ah-ah-ah, ah-ah-ah)
Eh-eh-eh, e yeah (ah-ah-ah)
E fa a di iwo (ah-ah-ah, ah-ah-ah)
Eh-eh-eh, e yeah (ah-ah-ah)
I no go fit kill myself oh (eh, eh, eh)
Pablo no do pass like this
E gbesia nbo lu ru ajo nwanyi weta
E cheta no nulo ga ka gi nmuo, oh, oh
I no go do pass myself oh
Papa Benji, make we jolly dey go-go-go, oh, oh
Eh, eh, eh papa Benji make we jolly dey go
Papa benji give me one bo
A plate of pepper soup
Make one jolly dey go-go-go oh, oh, chai
E fa a di iwo (ah-ah-ah, ah-ah-ah)
Eh-eh-eh, e yeah (ah-ah-ah)
Isim e fa di iwo (ah-ah-ah, ah-ah-ah)
E fa di iwo (ah-ah-ah)
My brother no do pass yourself oh
'Cause problem no dey finish at all
Abeg flex your life
Kasala no dey finish brother
Papa Benji nwetele m one bo
E welu oku anu make I use cool my temper, chai
E fa a di iwo (ah-ah-ah, ah-ah-ah)
E fa a di iwo (ah-ah-ah)
TY mix

0 टिप्पणियाँ

    कोई टिप्पणी नहीं मिली
::
/ ::

कतार

साफ़