Nigerian Afrobeat Sensational musician, Runtown released a studio project tagged ''SoundGod Fest Reloaded'' Released on 23rd April 2021.  
This album, contains 12 solid tracks, with his two lead single ''Kini Issue'' and ''Body Riddim''. SoundGod Fest Reloaded Album, features talented music stars from Africa namely Darkovibes, Rowlene, Bella Shumurda, and many other lyrical genius.
										Lord know say me I kill dem with the vibe  
Never ever let a hater kill my vibe  
Might let bygones be bygones  
Or I might just buss my gun  
  
Say me no want no negativity in life  
Can never let nobody take my wife  
Might let bygones be bygones  
Or I might just buss my gun  
  
She be messing with my head  
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)  
Why anytime I dey with you I can't focus  
Why all of a sudden me I can't go  
  
Kini issue  
Kini issue  
Shey na money issue  
Abi na just issue  
When I'm done with you  
You go know, when I'm done  
Say nothing wey man no fit do  
Say nothing wey man no fit do  
Oh, yeah yeah yeah  
  
Me, you and Hennesy na chemistry, woah woah  
Only you fit match up my energy, woah woah  
  
If I tell you dance, dance  
If I tell you wait, wait  
Money for your waist, waist  
Fire waist, eh  
If I tell you craze, craze  
If I tell you move  
Oh no, see I'm just tryna say  
  
She be messing with my head  
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)  
Why anytime I dey with you I can't focus  
Why all of a sudden me I can't go  
  
Kini issue  
Kini issue  
Shey na money issue  
Abi na just issue  
When I'm done with you  
You go know, when I'm done  
Say nothing wey man no fit do  
Say nothing wey man no fit do  
  
Lord know say me I kill dem with the vibe  
Never ever let a hater kill my vibe  
Might let bygones be bygones  
Or I might just buss my gun  
  
Say me no want no negativity in life  
Can never let nobody take my wife  
Might let bygones be bygones  
Or I might just buss my gun									
 
								