Singer and songwriter Qing Madi has released her self-titled debut EP, “Qing Madi.”  
The seven-track EP features previously released singles like “Vision”, “See Finish”, “Why”, and “Ole Remix” with BNXN.
										It's been on my mind so long yeah  
And I can't realize why it should be like that o  
I Don't even know how it got here  
And I can't deny  
Say I used to be the life of the party  
Now the energy inside of me is drained  
If I die tonight wetin I gain  
Is it safer outside  
Outside  
Ahh ah DEY AVOID SEE FINISH  
Make I dey my own  
Make you sef dey your own  
I don call mi man dem  
But dem no know how far  
If I see it all far again  
I see it all  
See it all  
See it all far again  
If I see it all  
See it all  
Said that you were my safe haven  
Now you con Dey go follow them talk  
Yeah yeah yeah  
Me I no too send unless you  
Bring am come my front (Yeah)  
You sabi me no mean say you know me  
You don mark me bad you no know my story  
A problem shared fit turn to gossip you know  
And I'm too emotional  
Say I used to be the life of the party  
Now the energy inside of me is drained  
If I die tonight wetin I gain  
Is it safer outside  
Outside  
Ahh ah DEY AVOID SEE FINISH  
Make I dey my own  
Make you sef dey your own  
I don call mi man dem  
But dem no know how far  
If I see it all far again  
I see it all  
See it all  
See it all far again  
If I see it all  
See it all									
 
								