The song "No Protocol" is an exceptional record that showcases Odumodublvck's musical prowess. It is a track that is filled with soulful melodies and powerful lyrics that will surely captivate your heart. This song is a must-add to your playlist as it offers a unique blend of rhythm and harmony that is hard to resist, also featuring Teni & Masicka.
										E don start?  
(Who that, yaw-yaw, yaw)  
Men mount, okay  
Kilowi  
Black sheep forever, black sheep for life  
Izgaaju 'til we kpeme, antiworld gangsters, GE Records, you get me  
Odumodublvck  
Praa, native  
Yeah (prrr-aa)  
Even if na for my people (gbo), I no go lay down all my pistol  
I no go follow protocol  
Shayo dey to brush my teeth oh (ayy)  
After I don smoke igbo for setting  
Wey dem say make we no smoke (how many, where dem)  
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking  
My shawty scatter protocol (never)  
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking  
My shawty scatter protocol  
Corny man go bury corny man (who go bury am)  
Corny man na continental scammer man (him go pieces am)  
I dey look out for the person wey go interrupt my ego, everything go enter body bag  
The leg, the head, the head, the kidney all the best (prraa)  
Forget violence, abeg, make she come dey show herself (ahh)  
If she tender, I no touch (I go touch)  
If she give me, I go chop (I go chop)  
Odumodu' put me on the floor (ahh, easy)  
PG carry shayo come  
Igbo dey my back, I go roll up jombo tie (tie)  
See the police man dey come, I dey blow for him face, then I tuama for my life  
Even if na for my people (ehn)  
I no go lay down all my pistol  
I no go follow protocol (abeg)  
Shayo dey to brush my teeth oh (grrt)  
After I don smoke igbo for setting  
Wey dem say make we no smoke (dem say make we no smoke)  
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking  
My shawty scatter protocol (knack am with your chest)  
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking  
My shawty scatter protocol  
Laapa scobo rayfia, mo gbe werey wo scolovakia  
Teni makanaki pawon  
Emi gan gan idan  
And if e dey pain you, oya, make you swallow panadol  
Shut up (mechonu)  
This one na motor sport  
Lekki-epe in my double door, drift  
Like an Abuja boy  
Smoke everywhere until the tire burst  
Like this, me I no fit die, I no fit lose  
Two-four seven, I am always on the move  
Money on my mind, I dey steady catch cruise  
God dey my side, so, I no go fit lose  
Like this, me I no fit die, I no fit lose  
Two-four seven, I am always on the move  
Money on my mind, I dey steady catch cruise (yeah)  
God dey my side, how am I suppose to lose?  
Even if na for my people, I no go lay down all my pistol  
Follow protocol  
Shayo dey to brush my teeth oh  
After I don smoke igbo for setting  
Wey dem say make we no smoke  
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking  
My shawty scatter protocol oh  
Dem say make she no wine her bunda (kingsman, kingston)  
She scatter protocol  
Rolling out, rolling high  
She fall in love, she love the style  
Jump inna benz, she love the ride  
Di burner stay close, nuh crush the vibe, woah  
Up deh right now, me cup deh pon full, me puff di hydro  
Bring the bank outside, yeah, she gonna act wild, yeah that's what I know  
Spread the bread fast and gyal a wine slow  
Long life, riches fi whole ah my bros  
Fire pon me belly, yeah, wherever I go  
Ready yeah, we ready, yeah, we ready like woah  
Ready like woah  
Ready yeah, we ready, yeah, we ready like woah  
Thugs dem heavy like  
Beg the Father, wash mi sins dem every night (oh, oh, oh)  
Get mommy purse and put some bread inna it (mm)  
Rise up the laser beam and put dem head inna it (mm)  
Ready yeah, we ready dawg (prraa)  
Ready yeah, we ready, yeah, we ready like woah  
Ready like woah (ready like woah)									
 
								