"Shoot And Go Home" is the fifth track off Odumodublvck's latest project, the ten-track Album "Eziokwu". Fans of the artist can expect to hear more of his signature Hip Hop sound on this latest release, which will leave its listeners wanting more. In conclusion, "Shoot And Go Home" is an excellent addition to Odumodublvck's already impressive discography, and fans of the artist and Hip Hop music, in general, are sure to love it.
										Eh  
Men dem dey here  
(Prra)  
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever  
Antiworld gangsters, GE Records  
Odumodublvck, you get me?  
Bigfoot, you get me?  
Ayy, (carry your own come)  
Carry your own come, Lotanna  
I get am for Chidera  
She came to you in Bottega (Bottega)  
The pressure na palava (palava)  
I carry my bandana  
Big man, who goes?  
The M-O na kaluba  
Big kala, komkpi  
I no dey hear your lamba  
Obrigado, na I don blow  
Thanks, I want to shoot and go home  
Bigfoot, who goes?  
I want to shoot and go home  
Bigfoot who-?  
I want to shoot and go home  
Back with the guys wey go brew your crew (yes)  
Na we be the ones wey dey boost your boo (eh)  
Give her money, spend on her  
Flex and jolly oh, taste her hmm (Lord)  
Who and who? (Who)  
I dey knack their babe, but, they think I'm cool, eh  
Puss In Boots (Puss In Boots)  
Anything I do, they go like go run am too (run am too)  
Two by two  
Come with pankere, flog these fools (flog these fools)  
Odumodublvck, I go pluck bamboo (pluck bamboo, ayy)  
Chop banku, kiss and tell  
I no dey for cock and bull (cock and bull)  
Babes wey dey find me plenty  
I no dey for kpekelemesi, test me, Messi  
I go dribble the bunda (eh), this one no tiki taka  
Carry your own come, Lotanna  
I get am for Chidera  
She came to you in Bottega (Bottega)  
The pressure na palava (palava), eh  
I carry my bandana  
Big man, who goes?  
The M-O na kaluba  
Big kala, komkpi  
I no dey hear your lamba (kpo-kpo, kpo-kpo)  
Obrigado, na I don blow  
Thanks, I want to shoot and go home  
Bigfoot, who dares? (Yes)  
I want to shoot and go home  
Bigfoot who-? (Okay)  
I want to shoot and go home  
Ojemba, show me workings  
Uchenna, tender billings (tender billings)  
Ogboglogbo, my mantle (my mantle)  
Desecrate every temple  
Put in your way, the felony is so simple (the felony is so simple)  
(Yah, who bless), put it on Yahweh, who dey test my God?  
One-two-three, I go cock my gun  
Clean my sword  
Dawn to dawn, for my flesh and blood  
Okilika akube (eh)  
E dey body oh, sotey (ghen, ghen)  
My mummy said "I'm a big boy"  
Chikala dey my loca'  
My chikala dey on cocaine  
Your own, she dey on Capri Sun  
Small small boys, make we leave talk  
If you carry one gun, I go carry pass your own  
Carry your own come, Lotanna (Lotanna)  
I get am for Chidera  
She came to you in Bottega (Bottega)  
The pressure na palava (palava)  
I carry my bandana (bandana-ah)  
Big man, who goes?  
The M-O na kaluba (big boy)  
Big kala, komkpi  
I no dey hear your lamba (your lamba)  
Obrigado, na I don blow  
Thanks, I want to shoot and go home  
Bigfoot, who goes?  
I want to shoot and go home  
Bigfoot who-?  
I want to shoot and go home  
(Go home)