প্রকাশিত হয়েছে 12 মাস আগে ভিতরে Other, অ্যালবামে: The Brother's Keeper

Zamo

  • 21
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

The multi-talented RnB music sensation known as Chike unfolds his sophomore studio album captioned, The Brother's Keeper, which bagged a total number of sixteen endearing tunes, starring top-notch music entertainers including; Flavour, Ycee and the South Africa music diva called, Azana. It was in the year 2022 that this phenomenal project was unleashed.

গানের কথা

Do you remember when we meet I was balling?
Anything wey you want o
I'd do for you
Do you remember when you wake in the morning?
Anywhere wey you wan go
I dey carry you go
Oya wait
What if things come change?
What if I no get money as I take get before?
Baby wait
What if things come change?
What if we no fit jolly as we dey do before?
If I fall shey you go dey here with me?
If I fail shey you go dey here for me?
If things change shey you go dey here for me?
I really want to know
I just say make I ask
Asikwam k'amalunu
Zamo, zamo
Asikwam k'amalunu
Zamo, zamo
I just wanna know
Make you tell me make I know
Are you the type wey dey come and go?
Are you the type wey dey come and go?
I just wan dey sure
About to give you all my love
And if I blind you go be my eye?
Oh if I dey for trouble would you show up on time?
If I fall shey you go dey here with me?
If I fail shey you go dey here for me?
If things change shey you go dey here for me?
I really want to know
I just say make I ask
Asikwam k'amalunu
Zamo, zamo
Asikwam k'amalunu
Zamo, zamo
I really want to know
Zamo, zamo
Asikwam k'amalunu
Zamo, zamo
I got this one thing on my mind
If I dey ask you na because I wan know
Answer me this one thing
Answer me this one thing
If I fall shey you go dey there for me? (shey you go dey there for me)
If I fail shey you go dey there for me?(shey you go dey there for me)
Oya answer one time
Shey you go dey there for me?

0 মন্তব্য

    কোন মন্তব্য পাওয়া যায়নি
::
/ ::

কিউ

স্পষ্ট