प्रकाशित 12 महीने पहले में Other, एल्बम में: Bitter Sweet

Yawa No Dey End

  • 17
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Bitter Sweet is the debut extended play by Nigerian singer-songwriter Majeeed. It was released on 25 March 2022 by Dream Empire Music, through Dvpper Music.

बोल

Ohhh wetin go kill a man na billing, oh
Oh ohh ohh majeeed baby
I get 10k for aza
And my padi wan borrow the raba
My shawtie wan do data my mama call me later
She need funds oh! For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba (mogbe)
Omo dey go shoot my leg catapult
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
Oh I go live my life, Oh I go my chop life
Cos yawa no dey end, yawa no dey end
Sapa no get friend, oh owu no get enemy
I say chop your life, my friend oh
Las las, owo epo l'araye b'ani la oh
With my last card, I go buy shayo and dine
Dine and wine
Make any motherfucker no kon kill my vibe
Make anybody no kon spoil my shine
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
Oh I go live my life
(oh no no no) , Oh I go my chop life
Cos yawa no dey end, yawa no dey end
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
(ee no dey end oh)
Ohhh I go live my life, Oh I go my chop life
Cos yawa no dey end, yawa no dey end
Opor por por por, o poju dream Empire
Don't touch me, don't touch me, don't do that
Please, babe go and meet your friends
Go and meet your mum
Go and meet the people you're giving money to
Please, don't touch me for real? Yes
For real what do you mean for real?
Don't tough me, please abeg

0 टिप्पणियाँ

    कोई टिप्पणी नहीं मिली
::
/ ::

कतार

साफ़