প্রকাশিত হয়েছে 1 year আগে ভিতরে Other, অ্যালবামে: Maverick

Never

  • 37
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Nigerian award-winning singer, Kizz Daniel has released his anticipated project titled, “Maverick”
Appearances from the likes of Tekno, Jonny Drille, Chike, Blaqbonez, Young Jonn, Yemi Alade, Becky G, and others.
However, this serves as Kizz Daniel’s sophomore album and he has proven his musical dexterities once more.
With production assistance from DJ Coublon, Reward Beatz, Killertune, MOG Beatz, and others.

গানের কথা

People fear wetin dem no understand
Dem want make I play my lastcard
Dem smell my aroma japa
Won lemi olofin jazzman
I don get thick skin eno penetrate o
Big or small I go celebrate o
I'm still alive and I appreciate baba God day by day

No call me baba baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi ajala ajala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Never never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up na you fuck up still

Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
Cos tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket go the terminal
Go to Ghana go meet Abena
Abena roll up for me dagbana

No call me baba baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi ajala ajala
Scatter the formation pata pata
I'm on my knees hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Never never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up na you fuck up still

Never never will I ever fuck up
If I fuck up na you fuck up
And if you fuck up na you fuck up still

::
/ ::

কিউ

স্পষ্ট