প্রকাশিত হয়েছে 11 মাস আগে ভিতরে Other, অ্যালবামে: Afro Love

Kaku - Late

  • 37
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Nigerian music singer and songwriter, Ric Hassani delivers this wonderful studio album which he tags, Afro Love. The project which he released in the year 2023, is loaded with fifteen impressive tracks, showcasing the singer's talent and ability to connect to the audience.

গানের কথা

Dem don carry kakulator
Don carry kakulator
Dem wan know how we dey take chop
Dem don dey kaku kaku kaku

Dem wan dem wan kakulate ah
Dem wan kakulate my money o
Kakulate ah
Dem wan kakulate ma money
Dem dem dey kaluate yeeh
Don kakulate my money o
Dem dey kakulate my money o
Dem don carry kakulator
Don carry kakulator
Dem wan know how we dey take chop
Dem don dey kakulate oh hoo
I go still dey denge pose denge
Pull up with them on their toes denge
I go still dey denge pose
Denge denge denge
Dem no fit know

Dem wan dem wan kakulate ah
Dem wan kakulate my money o
Kakulate ah
Dem wan kakulate ma money
Dem dem dey kaluate yeeh
Dem kakulate my money o
Dem dey kakulate my money o
Kakulate oo

Where you dey (dey)
When I dey grind for money (money)
Hustle from place to place (place)
You been dey lick your loli (loli)
Now I don shine
Now im alright
Now I got money (money)
Now I come fine
Omoh night cruise
Cruise in a porshe
Watin you wan do
Shut the fuck up
shuruppp

I no get time for watin no concern my money
Pay me my money yeh
I no get time for watin no concern my money
Pay me my money yeh

Dem wan dem wan kakulate ah
Dem wan kakulate my money o
Kakulate ah
Dem wan kakulate ma mo
Dem dem dey kaluate yeeh
Dem kakulate my money o
Dem dey kakulate my money o
Kakulate oo

Dem don carry kakulator
Don carry kakulator
Dem wan know how we dey take chop
Dem don dey kakulate oo oo
I go still dey denge pose denge
Pull up with them on their toes denge
I go still dey denge pose
Denge denge denge
Dey no fit know oo

::
/ ::

কিউ

স্পষ্ট