Được phát hành 11 tháng trước kia Trong Other, trong album: Timaya Vol.2

Thank You

  • 24
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

He is the founder of DM Records Limited by name Inetimi Timaya Odon a.k.a Timaya. Timaya released This debut album Timaya Vol.2 in 2018. This album houses Sixteen (16) tracks.

Lời bài hát

To all my fans
Thank you for giving me a second chance
Dati dati yaya
Dati dati yaya
To all my friends
Thank you for giving me a second chance eh
Dati dati yaya
Dati dati yaya
I no say me
Me I no dey try
Me I know say I dey F up times see
But I just dey wonder why
Why my fans still love me die
See dem say my music too sweet
Dem dey eat am like a good food oh
My fans I love you oh
Me I know say una love me eh
But I promise to make una dance
Thanks for the love I salute all my fans (Chai)
Upon all the scandals
Thank you for giving me the second chance see
With all the good music oh
Na my music dem like to dey dance oh
Thank you very much
All the DJ’s I throway salute oh
To all my fans
Thank you for giving me a second chance
Dati dati yaya
Dati dati yaya
To all my friends
Thank you for giving me a second chance eh
Dati dati yaya
Dati dati yaya
Everybody I'm just a very fortunate small boy
Now you people make me a big boy
See I was just a plantain seller
Say right now una know me wella
Where the mama dem papa dem dey
Where the brother dem sister dem dey
I say thank you eh
Oh Nigerian DJ’s see
for all the press men eh my brother na God go bless them
I be like ayagyagayagayaga oh eh
Oh we
See my mama tete oyoyo
Mama tete oyoyo
I was a fan eh before before before oh oh
To all my fans
Thank you for giving me a second chance
Dati dati yaya
Dati dati yaya
To all my friends
Thank you for giving me a second chance eh
Dati dati yaya
Dati dati yaya
See I wanna thank all the fans and the DJ’s for playing my song In these past few years
I wanna thank all the presenters and the media houses in these past few years
Wanna thank all the people wey don positively affect my life in these past few years
Oh this is a happy day
Eh my brother happy new year
To all my fans
Thank you for giving me a second chance
Dati dati yaya
Dati dati yaya
To all my friends
Thank you for giving me a second chance eh
Dati dati yaya
Dati dati yaya
To all my fans
Thank you for giving me a second chance
Dati dati yaya
Dati dati yaya
To all my friends
Thank you for giving me a second chance eh
Dati dati yaya
Dati dati yaya

::
/ ::

Xếp hàng

Xa lạ