יצא לאור לִפנֵי 7 חודשים ב Other, באלבום: Atom

Weekenjoyment

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Mavin recording artist known as Magixx delivers his second studio extended playlist labelled, Atom, displaying his range across four engaging tracks, with no guest appearance, which was released in the year 2022. Magixx continues his music campaign with this project, where the singer leans into romantic bliss and financial satisfaction for inspiration. With production credit from Reward Beatz, Sarmyfire and Louddaaa.

מילים

Person wey dan die no fit shake body
Me I get one life and gat to jolly
Man wey house wife still Dey catchy konji
Aunty silifatu mi o le ku feni body
You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo
I no be SIM card but me I get connect
If no be money, sey no Dey talk for my ear
You no be baller sey them go bounce you for here
You can’t out drip me for here
Omo craze gats Dey your head
You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment
Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo

::
/ ::

תוֹר

ברור