Published 1 year ago in Afrobeats

BNXN fka Buju ft. Kizz Daniel, Seyi Vibez - Gwagwalada

  • 2
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

BNXN fka Buju, birthed Gwagwalada, this song features two music heavyweights, Kizz Daniel & Seyi Vibez, to bring a great verse to this jam, for their audience to enjoy.

Lyrics

I enter from Abuja go Gwagwalada
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
Mi o foor
Won o la na
On God
Ile ni le mi, Asgard
I live fly nibi
Inję ma saami
Funmi lowo [?]
Wahabi
I look, I look
[?]
Can’t you see
Olowo mo ba to
Koju ma ribi, I come manage her
Love is on tomorrow sha
If loving you is a crime
Baby don’t you waste my time
Dancing Makossa, eh, eh
Mo mø pe a sunle, sunle
I dey for Gwagwalada
Call me back, mo dapada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki lе wi?)
On to the next one
Givе me ginger
Give me power omo ęlę
You surprise me
Harm me
Girl come try me
On to the next one
Give me ginger
Give me power omo ęlę
O ti sanwo fun mi
No be [?]
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki le wi?)

::
/ ::

Queue

Clear