Published 6 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Big Time (Deluxe)

Taka Oshi

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Talented and gifted Nigerian music producer and disc jockey, Rexxie, unleashed this impressive studio album tagged, ''Big Time Album (Deluxe)'.
The project features talented South African music entertainers like Oxlade, Blxckie, M24, Eltee Skhillz, Liya, Mohbad, CDQ, Hotkid, Shoday, and others. Each artist on this project gave a refined rendition on this project, that is bound to captivate its listeners out there.

Lyrics

Yo
Yo X
Big Vibes
I dey waka jeje steadily in one express
'Cause if you put your bad mind niggas dem go vex
Trust no niggas even those wey you follow flex
'Cause sometimes food no dey give man joy
And wetin you do fit no give them joy
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad enеrgy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad enеrgy
You sit down I dey work
Hustle no be like chore
Money must enter by force
Whether they like it or not
All I need is my money
If you like dey jealousy
See me I don't care, kokanmi
And my God e dey cover me
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad energy
Yo X
Giddem

::
/ ::

Queue

Clear