Celebration

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Joeboy continues his ascent with his debut album Somewhere Between Beauty & Magic, a celebration of love in its myriad forms. “Working on this project was life-changing — I met a version of myself I never knew before,” JOEBOY says of the project, recorded over the last year with a team of producers including such notables as Dëra, BeatsbyKO, Killertunes and E Kelly. “The plan was to come up with a title that best describes love, without actually using the word love, hence Somewhere Between Beauty & Magic. Because love is a perfect blend of beauty and magic.”

Lyrics

Ayy
Celebration, celebration, na
Jubilation, jubilation (na, na, na-na)
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright oh
Tori ma lowo, ma lola
Ma ra lé, mara le
Ma jaiye, ma ra moto
Won ma ro pe mo she lotto
Ma lowo, ma l'ola (lowo, lowo-lowo, lowo)
Ma ra lé, mara le (l'ola, l'ola, l'ola, l'ola)
Ma jaiye, ma ra moto
Won ma ro pe mo she lotto
Yeah-yeah, yeah, yeah
E go clear, if you get patience
Clean heart, I no like pretense
Omo, na blessings wey dey my location (location oh, oh)
Badmind, leave my circumfеrence
Dem go do, dеm go yarn nonsense
I no send, I dey for high vibrations oh
Tori ma lowo, ma l'ola
Ma ra le, mara le
Ma jaiye, ma ra moto
Won ma ro pe mo she lotto
Ma lowo, ma lola (lowo, lowo-lowo, lowo)
Ma ra le, mara le (l'ola, l'ola, l'ola, l'ola)
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe mo she lotto
Yeah-yeah, yeah
Celebration, celebration, na
Jubilation (na, na, na-na), jubilation, na, na, na-na
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright, oh no, no-no
Gbese kan soke
Jijo yen, je kin mo pe "O wa okay"
To ba fe lowo, laiye yi
Ogbeni, ka'wo e soke
Loke, loke, loke
La ma-ma lo, God dey
No worry, don't worry my brother, you know money go dey
Tori ma lowo, ma lola
Ma ra le, mara le
Ma jaiye, ma ra moto
Won ma ro pe, mo she lotto
Ma lowo, ma lola (lowo, lowo-lowo, lowo)
Ma ra le, mara le (l'ola, l'ola, l'ola, l'ola)
Ma jaiye, ma ra moto
Won ma ro pe no she lotto, eh-eh
Joe, Joe Joeboy 'pon deck (Oxygen mix, ah-ah)

::
/ ::

Queue

Clear