Published 1 year ago in Afrobeats

Joeboy - Duffel Bag

  • 1
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

“Duffel Bag,” is a solid jam that sees Joeboy as an Alhaji who is willing and ready to spend money on his ladies.E Kelly and Timmy are the producers of this great jam . Joeboy’s latest instalment, “Duffel Bag,” serves as his second official record for the year.

Lyrics

You say you want the man wey go do you better
Olowo to na dollar
??????
Ah Ahn
Sexy Jola ja lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break your back for me
Free me free me
E no easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my biggie
Make I know when you wan see me baby
Take am easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me baby
You say you want a man wey go do you better
Olowo to na dollar
????
Ahn ahn Ahn ah
Sexy jola ja lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break it down for me
Ah Ahn
?????
Many bobo wan ???? you know ????
Dem wan chop mango on the low
But if you ready wan move make we follow go
Anything wey you do maami
Me no go deny you
Baby no go fall jo and me no go fall
Make I do you normally you know what I mean
Free me free me
E no easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my biggie
Make I know when you wan see me baby
Take am easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me baby
You say you want a man wey go do you better
Olowo to na dollar
?????
Ahn ahn Ahn ahn
Sexy jola ja lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break it down for me (Ahn ahn)
(You say you want a man wey go do you better)

::
/ ::

Queue

Clear