Published 6 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Ravi

Magician

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Morravey, the talented artist who recently joined Davido's record label DMW, has released her highly anticipated EP, “RAVI.” Featuring five tracks spanning R&B, Pop, Afrobeats, and Dance genres.

Lyrics

Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

::
/ ::

Queue

Clear