Published 11 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Big Time

Taka Oshi

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Grammy award-winning heavyweight record producer and song composer from Nigeria, Rexxie has dished out a whole new music collection named “Big Time”.
This new music collection, “Big Time ,” however, contains a total of 12 incredible tunes with guest appearances from Wizkid, Zlatan, Teni, Naira Marley, Skiibii, Zinoleesky, Lojay, L.A.X, and Runtown. Sarkodie, Ajebo Hustlers, Minz, Berri Tiga, Alpha-P, Azanti, Backroad Gee, and NSG.

Lyrics

Yo
Yo X
Big Vibes
I dey waka jeje steadily in one express
'Cause if you put your bad mind niggas dem go vex
Trust no niggas even those wey you follow flex
'Cause sometimes food no dey give man joy
And wetin you do fit no give them joy
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad enеrgy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad enеrgy
You sit down I dey work
Hustle no be like chore
Money must enter by force
Whether they like it or not
All I need is my money
If you like dey jealousy
See me I don't care, kokanmi
And my God e dey cover me
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad energy
Yo X
Giddem

::
/ ::

Queue

Clear