Published 8 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Chulo Vibes

The Mood

  • 1
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Talented Nigeria singer Timaya released this album titled Chulo Vibes by Dem Mama Records in 2019. The album features Nigerian singer, Burna Boy, Tanzania’s Ali Kiba and Machel Montano from Trinidad & Tobag.

Lyrics

Chillz made it
I got many things wey I wan talk oh
Many, many, many things I wan talk oh
But I rest my mind
Meanwhile I dey push my grind
I got no time for no negative vibes
If you hurt me my guy, me, I leave you all to God o, oh-oh
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
All I wanna know is bank alert
Set the mood o, it's alright
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
All I wanna hear is a bank alert
From PH city, I pack my bag come Lagos city
I no go any university
But the boy right now a global citizen
Man I rest my case for the level wey I dey
Me I no get time at all, eh
Me I dey thank my God
'Cause e bring me here today
Me I no get strength to shout oh
So me say
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
All I wanna know is bank alert
Set the mood o, it's alright
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
All I wanna hear is a bank alert
I got many things wey I wan talk oh
Many, many, many things I wan talk oh
But I rest my mind
Meanwhile I dey push my grind
I got no time for no negative vibes
If you hurt me my guy, me, I leave you all to God o, oh-oh
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
All I wanna know is bank alert
Set the mood o, it's alright
Set the mood, it's alright
Set the mood, it's alright
All I wanna hear is a bank alert
It's STG

::
/ ::

Queue

Clear