Published 3 months ago in Afropop & Afrofusion

Commas

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Renowned Nigerian vocal powerhouse, signed to Mavin Records, Ayra Starr, returned back to the music scene with a new impressive record which she named, "Commas". This is her debut song for the year 2024, showcasing her multifaceted qualities to the music audience out there. "Commas" is a true masterpiece.

Lyrics

[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
Na which kind life were I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

::
/ ::

Queue

Clear