Published 1 year ago in Afrobeats

2Baba - Ihe Neme

  • 2
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Ihe Neme

Lyrics

Tuale Tuale (Tuale)
I love you... I love you
Thank you... thank you
I love you
Thank you Thank you Thank you
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
Medace
Asante sana
Siyabonga
I love you
Thank you
Play it loud on stereo
To the people on stereo
Sote people forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Abi no be change you dey want?
Change is always constant
Oya change your style and change your pattern
Sing
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4, you got the control
No time for story eh
No time for storyeh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready eh
Make you no miss something eh
No time for storyeh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready eh
Make you no miss something eh
Maga sentorobo marica snika (Enijah ah)
I never see anything
Them never know wetin you want
Them never know what wetin wan touch them
Wan hit them
Wan follow them
No be small thing
We be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen oh
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready eh
Make you no miss something eh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you are ready?
Make you no miss something eh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen oh
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready eh
Make you no miss this something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready eh
Make you no miss something eh

::
/ ::

Queue

Clear