发表 7 月 前Other, 在专辑中: Sun Flower

Problems

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Nigerian rave of the moment, Jaywillz made a new offering with such a beautiful Extended Play titled "Sun Flower". In the EP, the Afrobeat crooner goes beyond expectation as he showcases his capability and fans are widely delighted about his new offering as he continues the journey.

歌词

So many problems dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my Snap with cheese
Let nobody come with motivate me
I just wanna do enjoyment, whoa-ah
So, from a distance (far away)
Mindin' my business (far away)
Don't wanna fall victim, oh no
Carry your distress (far away)
Only God wey holy
Don't let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim, oh no
Take away this stress (far away)
Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I'm movin' majestical (ayy-ayy)
Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I'm movin' majestical (ayy-ayy)
Nobody care, n- it's your cry
Pull up in the Benz, dem kind
Pull up in a G-Wagon (G-Wagon)
For my country, na crime
Yeah
'Cause when it's God's time, nobody fit stop am
Nobody go cluster
Make nobody buss am
Nobody fit touch am
Pray, make I no dodge am
Pray, make I no rush am
Make I no hit you down
So, from a distance (far away)
Mindin' my business (far away)
Don't wanna fall victim, oh no
Carry your distress (far away)
Only God wey holy
Don't let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim, oh no
Take away this stress (far away)
Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I'm movin' majestical (ayy-ayy)
Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy)
I'm movin' majestical (ayy-ayy)

::
/ ::

队列

清除