Published 6 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Chulo Vibes

Pull Up

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Talented Nigeria singer Timaya released this album titled Chulo Vibes by Dem Mama Records in 2019. The album features Nigerian singer, Burna Boy, Tanzania’s Ali Kiba and Machel Montano from Trinidad & Tobag.

Lyrics

When the girl them pull up
Give them that thing wey dey make them crase
I'm that guy wey dey make them crase
Step inna the place say the girlie them crase, heys

I'm that guy wey dey burst their brain

Right now them realising
Poko
Long time ago, nobody know
Soundbwoy wan analyse it
Nobody know how the ting go
Tell them make them...
Anything can happen when the gyal them come around
Them no send me before but you know them love me now
We dey give them pepper people say we don dey proud
And as e be now
Anything is allowed

Tell them make them
Anything can happen when the gyal them come around
Them no send me before but you know them love me now
We dey give them pepper people say we don dey proud
And as e be now
Anything is allowed
Say make I give it to you
And i go give it to you
And all that you need to do
Is dance brukututu
Oluwaburna lomo oh
I no be adetutu rara
Look I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo juju
When the girl them pull up
Give them that thing wey dey make them crase
I'm that guy wey dey make them crase
Step inna the place say the girlie them crase, heys
When the girl them pull up
Give them that thing wey dey make them crase
I'm that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie them crase, heys
Right now them realising
Long time ago, nobody know
Soundbwoy wan analyse it
Nobody know how the ting go
Tell them make the
Anything can happen when the gyal them come around
Them no send me before but you know them love me now
We dey give them pepper people say we don dey proud
And as e be now
Anything is allowed

::
/ ::

Queue

Clear