Published 7 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Yabasi

Myself

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Yabasi is the official Soundtrack album of the web-series "Papa Benji" by Basketmouth. It was released on 19 November 2020 under Nigerian indigenous record label Freeme Music.

Lyrics

Basket
Ducktor
I can't kill myself (no, no, no)
Otumopo, no work for me oh (no, no, no)
I go do the one I sabi oh (no, no, no)
I go do the one wey dey work for me (no, no, no)
Wey dey work for me (no, no, no)
You know say I can't kill myself (no, no, no)
I go do the one wey I sabi do oh (no, no, no)
I no go cut another man coat according to my size oh (no, no, no)
I no go cross road wey dem put hazardous for light oh (no, no, no)
No, no, no
As you can see, I dey my own lane
You can see, I no dey send nobody
Odumebi, I dey do my thing
I dey mind my business dey go oh
Olofofo wan spoil my to to
Sh'oboloyo'ke wan ruin my plans oh
But dem no know say me and Sabele believe in God, ayy, lelele
Olofofo wan know wetin I do
Sh'oboloyo'ke fe mo idi abajo
But I no dey put mouth for wetin dem no send me
But I no no why oh
If I do this, dem go say that oh
If I say that, dem go do this oh
Anythin' I do, dem dey police oh
All una dey enter my B-Biz oh
If I do dis, dem go say that oh
If I say this, dem go do that oh
All na wan scatter my plans-plans oh
I can't kill myself (no, no, no)
Otumopo, no work for me oh (no, no, no)
I go do the one I sabi oh (no, no, no)
I go do the one wey dey work for me (no, no, no)
Wey dey work for me (no, no, no)
You know say I can't kill myself oh
Yeah
Omo, what's the plan though?
Tell me what's your angle?
Make a couple jam that dey callin' me "the man" bro
Made it with my gang, so they couldn't understand sho
Aim for the starses, no tellin' when you land oh
All happens suddenly
Old school dey bench floor
Now it's palmwine, that's the sounded men bro
Bitch wan dey move and the boys don dey booze
'Cause the party don dey groove like a Sunday rendezvous, go
Dey we Lagos you know
Problem no dey finish
We all wanna pop, so I stay on spinnin'
Life's a marathon, got to pitch yourself to winnin'
And faith in God is key, keep knockin' doors off the hinges
'Cause my health is my wealth
I can't kill myself
Pray to 'cause I'm dealt to sell market like Mile 12
Flows like the ocean you might find Pearl
Ox, tell 'em
I can't kill myself (no, no, no)
Otumopo, no work for me oh (no, no, no)
I go do the one I sabi oh (no, no, no)
I go do the one wey dey work for me (no, no, no)
Wey dey work for me (no, no, no)
You know say I can't kill myself (no, no, no)
I go do the one wey I sabi do oh (no, no, no)
I no go cut another man coat according to my size oh (no, no, no)
I no go cross road wey dem put hazardous for light oh (no, no, no)
No, no, no
TY Mix

::
/ ::

Queue

Clear