Published 6 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Timaya Vol.1

Dem No Like Me

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

He is the founder of DM Records Limited by name Inetimi Timaya Odon a.k.a Timaya. Timaya released This debut album Timaya Vol.1 in 2018. This album houses Eleven (16) tracks.

Lyrics

Young D leggo
Timaya and Raskimono
Dem say we don kolo
Everybody know
Dem no like me me no like dem
Dem be my enemies and me not their friend
Dem no like me me no like dem
Me no send me no send me no send una dem
Dem no like me me no like dem
Dem are enemies and me not their friend
Dem no like me me no like dem
Me no send me no send me no send una dem
Everybody now
Yei omo my fact are key
Everybody man down to testing
This one is titled LLNP
Long Life and Pro prosperity perity
Dem say my first stabber was a fluker
But everytime I keep coming with the hook
See next thing dem are call me a crook
Say this kind of my talent I no read am inside book
Na Jehovah Nissi give me and I truly care
My people I no come here to decay
That's why I no go earn any dues
Cause I don pay my dues
If you like make you say blues
First of all I thank God my God for the place wey I dey today
First of all yeah man
First of all I thank my fans and my family for where I dey
First of all back then dem no know me
But right now the people love me
First of all
First of all
Everybody upon the news
And the news and the rumours and the blues
Every things wey dem write about me
Dem are write that am so rude
Dem are say me am bad
That I no get polish and solutions
Everybody halai
Hala nobody when you're hungry
See the people their eye too dey popping
Back then na so dem call me dirty
But right now am making dem say am naughty yeah
Eledumare me I know I am silly
But you still dey bless this boy that is silly
So meaning I am rugged am so silly am naughty
Everybody dem are complaining
But you still dey bless me yeah
Dem no like me me no like dem
Dem be my enemies and me not their friend
Dem no like me me no like dem
Me no send me no send me no send una dem
Dem no like me me no like dem
My enemies and me not their friend
Dem no like me me no like dem
Me no send me no send me no send una dem Raskimono
Sawala le sawala la la le eh
Sawala le sawala la la le eh
Tell dem we don't like informants dem
Tell dem we don't like backstabbers
Tell dem we don't like back biters
Tell dem we don't like wicked people
Tell dem olofofo people too
Tell dem we don't like informants dem
Tell dem yeah yeah
My fans are lovely
God go bless you
My family are lovely
Back then right now
Them say me are their friend
Everybody back inna the days una pretend
Right now things don dey blend
See everybody dem a wanna see the end
Raskimono
Me no like dem
Dem my enemies and me not their friend
Dem no like me me no like dem
Me no send me no send me no send una dem
Dem no like me me no like dem
My enemies and me not their friend
Dem no like me me no like dem
Me no send me no send me no send dem Timaya
Tell dem we don't like informants dem
Tell dem we don't like backstabbers
Tell dem we don't like back biters
Tell dem we don't like wicked people
Tell dem olofofo people too
Tell dem we don't like informants dem
Tell dem we don't like wicked people
Tell dem we don't like backstabbers
Tell dem we don't like sinful people
Tell dem we are loving people
Tell dem baramama baramama baramama
Tell dem baramama baramama baramama tell it to dem rasta
Tell dem we don't like wicked people I beg you
Tell dem baramama baramama baramama
Tell dem Timaya move ya baramama baramama baramama
Tell dem baramama baramama baramama
Baramama baramama baramama
Baramama baramama baramama
Enough respect Raskimono

::
/ ::

Queue

Clear