Published 6 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Timaya Vol.1

Kai Kai Love

  • 26
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

He is the founder of DM Records Limited by name Inetimi Timaya Odon a.k.a Timaya. Timaya released This debut album Timaya Vol.1 in 2018. This album houses Eleven (16) tracks.

Lyrics

Dem mama records
Aiiii
Everybody everybody say eh say eh Timaya Timaya
Everybody everybody say ehh
Eh na true story eh
Owoi ehh
K solo eh na true story
Na where una dey
She dey burst my brain eh
You dey shak like kai kai
You dey make me dey high high
Eh ah anytime wey I dey with you
I dey feel like new born baby wey
Dey cry eh
Eh am so in love
Girl I swear you don tin to touch
Eh na you be the reason wey I no fit
End my life at all at all eh
Na you be the reason why anytime I dey I go just dey cry ehhh
This kind of your love me
I swear to God e dey drive me insane ehhh
Eh l love you eh I no send my mama
Eh l love you I no send my papa
Eh l don wanna fall in love
I don't wanna be in love anymore
I say make una hold me ehh
This kind of love go fit kpaii person eh
Everybody everybody everybody say eh
This kind of love go fit gbu mmadu eh
Everybody everybody everybody say
This kind of love go fit kpaii person eh
Everybody everybody everybody say eh
This kind of love go gbu mmadu eh
Everybody everybody everybody say ahhh ahhhhh ahhhh ahhhhh
Chineke me
Unu ga egbu mmadu le
My people make una hold me ehh
Oh gosh oh gosh
This kind of your love e don make me
Dey kolo chaii
Anytime I see your face e be like say I waka ogugu oooo chaii
Na you be the why I no go fit sleep
Everyday and night eh chaiii
All the things you dey do
You dey burst my brain eh chaii
If you say make l com com
Na so I go com com
I say you say make l go go
Na so I go go go chaii
Gbu mmadu le you dey drive me insane
I no go fit shout eh eh eh eya
I no dey sleep every night and day
You dey burst my brain eh
Eh l love you eh l no send my mama say
I love you eh l no send my papa
I don't wanna fall in love
I don't wanna be in love anymore
I say make una hold me eh
This kind of love go fit kpaii person eh
Everybody everybody everybody say
This kind of love go fit kpaii person eh
Everybody everybody everybody say
This kind of l ga egbu mmadu eh
Everybody everybody everybody say eh
This kind of love go fit kpaii person eh
Everybody everybody everybody say ah ah ahhhh ahhhh ahhhhh
Chineke me
Unu ga egbu mmadu leee
My people make una hold me eh
Oh gosh oh gosh
Oh I like you eh my own na my own eh chaiii
I swear I love you l believe say my own na my own
I no go fit scream eh eyiii
I no go fit shout eh eyiii
Where you dey you dey drive me insane
I never want to love ehhhh
I never wanna love anybody
I want to sing my song till I die chai
Ehh I never wanna love anybody
I wanna praise Jehovah till I die eh
See you gave me your trust
And you gave me hope and I trust to stay eh ehaa
When I dying in pain I swear
I dey hold that pain ehh
Oh I love you eh I no send my mama eyaa
I love you eh I no send my papa
I don't wanna fall in love
I don't wanna be in love anymore
Wen I say make una hold me ehh
This kind of love go fit kpaii person eh
Everybody everybody everybody say eh
This kind of love go fit kpaii person eh
Everybody everybody everybody say eh
This kind of love I ga egbu mmadu eh
Well am in love men true story
Everybody men just be yourself men
I don tire tire

::
/ ::

Queue

Clear