Published 9 months ago in Afropop & Afrofusion, in album: Beauty & Bliss

Way Life Goes

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Exceptional Talented Nigerian artist, Korede Bello, has just unveiled his latest musical masterpiece, a brand new project titled “Beauty & Bliss.” This much-anticipated release is sure to captivate music lovers far and wide.

The new Extended playlist comprises of 8-tracks, each a testament to Korede Bello's musical prowess. In addition to his solo brilliance, this project features special appearances by renowned musical colleagues, Mr Eazi and Yemi Alade. Their collaborative efforts add a unique flavour to an already outstanding collection of songs.

Lyrics

I reminisce
On my way to the top
Many stairs
Back in the day when I had many friends
But twenty friends no go fit to play for twenty years
Many tears I don fight
Overcome many fears
But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence

Ohh
Because the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival

Before you go
Before you start to go for dough
Know say money come money go
And money follow with the followers
Ogbeni know
People rise people fall
So live your life on the low
Some people just dey lie for their followers

Things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

It's the way life goes
It's the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It's the way life goes
It's the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival

::
/ ::

Queue

Clear